We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

CHAOS

by LAGOS THUGS

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      £5 GBP  or more

     

1.
2.
New Improved Elephant Eh eh eh eh eh Ahh Ohhh Call: Na dirty oh oh oh oh oh Res: Na dirty oh oh oh Call: Na dirty eh eh eh eh eh Res: Na dirty eh eh eh Call: Na dirty oh oh oh oh oh Res: Na dirty oh oh oh Call: Na dirty eh eh eh eh eh Res: Na dirty eh eh eh Call: All the bad bad things Wey Don cause problem for here. Res: Na dirty oh oh oh Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here. Res: Na dirty eh eh eh Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here. Res: Na dirty oh oh oh Call: All the bad bad things wey don cause problem for here. Res: Na dirty eh eh eh I say wetin we go do like this this dirty too much ioooo E plenty sotey eh eh e con Dey choke iooo Wetin we go do like this, this dirty too much iooo ooh oh E plenty sotey eh eh Con Dey choke ioo Wetin we go do like this, this dirty too much ioooo E plenty sotey eh eh e don Dey choke iooo I say Wetin we go do like this, this dirty too much iooo ooh oh E plenty sotey eh eh Con Dey choke ioooooooooo The new improved elephants are powerful To wash deep down and abolish all the dirty Whether it as the dirty of a baby napkin Or the dirty of mechanic uniform The new improved elephants are powerful to wash deep down and abolish all the dirty ohh Call: Na dirty oh oh oh oh oh Res: Na dirty oh oh oh Call: Na dirty eh eh eh eh eh Res: Na dirty eh eh eh Call: Na dirty oh oh oh oh oh Res: Na dirty oh oh oh Call: Na dirty eh eh eh eh eh Res: Na dirty eh eh eh Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here. Res: Na dirty oh oh oh Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here. Res: Na dirty eh eh eh Call: All the bad bad things Wey don cause problem for here. Res: Na dirty oh oh oh Call: All the bad bad things wey don cause problem for here. Res: Na dirty eh eh eh I say we no go wait till we die, before we fight for our right We have to fight it till the end, till Dem understand our Plight say we no go wait till we quench, before we fight for our right We have to fight it till the end, till Dem understand our Plight Call: Say the masses Dey Die Res; yes yes yes yes yes Call: and the people Dey die Res: Yes yes yes yes yes Call: Even most wey Dey disguise Res: Yes yes Yes yes yes Call: we don tire for Dem lies Res: Yes Yes yes yes yes Call: Say the masses Dey Quench Res; yes yes yes yes yes Call: And the people Dey cry Res: Yes yes yes yes yes Call: Even most wey Dey disguise Res: Yes yes Yes yes yea Call: We don tire for Dem lies Res: Yes Yes yes yes yes Call: Wetin we go do this dirty ooh Res: wash wash wash wash wash Call: Abolish am Res: wash wash wash wash wash Call: Remove am Res: wash wash wash wash wash Call: Make we put Dem for Dustbin Res: wash wash wash wash wash Call: I say Wetin we go do this dirty ooh Res: wash wash wash wash wash Call: Abolish am Res: wash wash wash wash wash Call: Comot am Res: wash wash wash wash wash Call: Make we put Dem for Dustbin Res: wash wash wash wash wash
3.
WETIN I SEE 08:39
4.

about

CHAOS’ CONTAINS FOUR SELF COMPOSED SONGS WITH A COMBINED RUNNING TIME OF OVER 35 MINUTES, EVERY TUNE BEGINNING WITH PERCUSSION, DRUMS AND A DRAWN OUT
GUITAR MOTIF SETTING THE STAGE FOR THE BRASS
AND VOCALS TO FOLLOW. THE INTENSITY OF
GROOVE-HEAVY REPETITION IS ONE OF THE KEY
REASONS FOR AFROBEAT’S SUCCESS AND WHY IT IS
BELOVED BY ELECTRONIC MUSIC FANS AS WELL AS
THOSE WITH MORE ESOTERIC TASTES.

credits

released January 23, 2024

Written and composed by Adetunji Adeyemi

license

all rights reserved

tags

about

Lagos Thugs Lagos, Nigeria

LAGOS THUGS is an Nigerian , Lagos-based afrobeat band that is a band consist of 12 young talented musicians led by singer & saxophonist Adetunji Adeyemi , a young talented multi instrumentalist. Although their music generally follows the musical architecture and language of afrobeat, it incorporates elements of jazz,dub,and traditional drumming from Cuba and West Africa. ... more

contact / help

Contact Lagos Thugs

Streaming and
Download help

Report this album or account

If you like CHAOS, you may also like: